loader-img
Worth of Crypto Payment Processed.
loader-img
Succesful Transacations.
loader-img
Trusted Customers.
bitcoinsidenavcancel-img

Step 1 Of 2

Track your transaction

You fit know wetin dey sup with your old and new transactions.

Frequently asked questions

Wetin be Abokie?

Abokie na the bureau-de-change of crypto. We dey epp people change their crypto to naira sharpsharp so that they go fit enjoy life with their friends.

    How soon I go get alert?

    He no dey tay. Once we confirm say your crypto don enter the network, we go sama you alert sharpsharp.

      Shey una dey use OTP or collect BVN ?

      For where. We no dey long thing. No OTP. No BVN. Just send your crypto and collect naira. No stories. No stress.

        Hope say Abokie dey safe?

        We get ogbonge security for our website. Your transaction and details dey safe with Abokie. Don’t thank us. What are friends for?

          How I fit become your crypto Padi?

          He no hard. Just click this link to join our telegram where you go dey win ogbonge gift every week.

            My money no reach wetin I calculate?

            As crypto dey always go up and down, your crypto fit go below or above the rate. Abokie go pay you the exact dollar amount wey your crypto give us when e enter ONE confirmation. Make you check email wey Abokie send you or blockchain network for correct infomate on this.

              How I fit earn with Abokie?

              You fit earn with Abokie in 3 simple steps:

              • Transact with Abokie. (If you don do transaction, this one no concern you)
              • Check the email wey abokie send you. Copy referral link in the email and share with your padi
              • As dem dey transact, you sef go dey see alert enter your phone.